album cover
Stamina
5
Afro-Beat
Stamina was released on October 15, 2021 by BBN as a part of the album Stamina - Single
album cover
Release DateOctober 15, 2021
LabelBBN
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tosin Olaitan Osho
Tosin Olaitan Osho
Songwriter

Lyrics

E b like m dreaming
They never knew that m coming
I sighted my greatness no full stop i extend my limit (Aye)
This girl just dey roll like silly fan
Really wanna if she's a foreigner
Man spending money like babangida girl you cool me down when U boogie down
Aye o pe meji so many pains in my darkest day
Won ti so fun mi ka wo b to fe de
If i tell my story emi lo le ye
Mama calling i ain't picking i lost focus now i found it
M all about my paper and i will be waiting for a pay back
Ise lo so omo nu bi o ko i don't wanna go back to ghetto
Many problems dey for my head o na person wey fall dem forget o
I just dey pray pe kin sha wapa
Won so fun mi kini mo n baka owo tabuwa sha ni mon wawa
Make i go take care of my mama
Blessing blessing don't deny me
I dey text dem no reply me
Odeshi dey body e ley shami my jagajaga for paper omo na signing
Aye o pe meji so many pains in my darkest day
Won ti so fun mi ka wo bi to fe de
If i tell my story emi lo le ye
Mama calling i ain't picking i lost focus now i found it
M all about my paper and i will be waiting for a pay back
Ise lo so omo nu bi oko i dont wanna go back to ghetto
Many problems dey for my head o na person wey fall dem forget o
Written by: Tosin Olaitan Osho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...