album cover
Healing Powers
105
Hip-Hop/Rap
Healing Powers was released on October 22, 2021 by MensaMusic as a part of the album Bondzie
album cover
AlbumBondzie
Release DateOctober 22, 2021
LabelMensaMusic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM134

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Bondzie Mensa Ansah
Bondzie Mensa Ansah
Songwriter
András Weil
András Weil
Songwriter

Lyrics

I tell my body sey moro I go wake up early morning time cos chale, man for dey jog
But e knack four thirty and I still dey club dey come san smoke my third jot
The club manager make the final call say dem dey com close the bar
He dare not
The kala wey me den am talk everytin finish gyemu plus Mutombo, well dodged

Make I try describe the tin for you
Make I show you what I mean
Make I explain my situation for you
Maybe you fit to help me
They tell me your brew has healing powers
Release my tension else I crash and burn
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons that I fail to grasp
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons that I fail to grasp
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons and I crash and burn
Walked into this function with only one concern
Tell your me brew has healing powers
Release my tension else I crash and burn
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons that I fail to grasp
Life get lessons and I
Written by: András Weil, Bondzie Mensa Ansah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...