Music Video

Featured In

Listen to Ra Ra - Single by Ablord
ALBUMRa Ra - SingleAblord

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Yram Ababio Ablordeppey
Yram Ababio Ablordeppey
Songwriter

Lyrics

Omo you like it when mi do that thing Ablord again As you see me Mr lover I know how to do this thing The feeling is mutual mutual I want to tease her but she don taya She a church girl but she don badder My mind wey she wan scatters Ra Ra Ra Ra Ra Ra Ra If I get you Mad Mad Mad mad mad mad mad You go talk true Ra Ra Ra Ra Ra Ra Ra If I get you Mad Mad Mad mad mad mad mad You go talk true She be my goal she turn soccer Baby girl only you no other No other and I mean no other Baby girl you for know you are my diva You dey make I sin bad You dey make I fall then I rebounce Make I take my cash make we hit town Make I show dem sey you are the queen now now now now nooow Ra Ra Ra Ra Ra Ra Ra If I get you Mad Mad Mad mad mad mad mad You go talk true Ra Ra Ra Ra Ra Ra Ra If I get you Mad Mad Mad mad mad mad mad You go talk true Yah yah yah yah You dey make I feel better Make I feel better Make I feel better Make I feel better You dey make I feel better Make I feel better Make I feel better Make I feel So lemme say the bitter truth I can not let you down The ring make ready wey my plans make settle So make you go wear your gown Mad o see your beauty mad o Come close make you never shy o This love baby girl I tie I tie o baby girl I tie ooh o oo As you see me Mr lover I know how to do this thing The feeling is mutual mutual I want to tease her but she don taya She a church girl but she don badder My mind wey she wan scatters Ra Ra Ra Ra Ra Ra Ra If I get you Mad Mad Mad mad mad mad mad You go talk true Ra Ra Ra Ra Ra Ra Ra If I get you Mad Mad Mad mad mad mad mad You go talk true Omo you like it when mi do that thing Ablord again
Writer(s): Yram Ablordeppey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath