album cover

Far Away

1Afro-Beat2021
album cover
Far Away was released on September 11, 2021 by 3207555 Records DK as a part of the album Far Away - Single
ReleasedSeptember 11, 2021
Label3207555 Records DK
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Kwame be ma blood
Kwame be me sucker
Longtime me then am we dey for the gutter
Longtime me then am we no get the cheda
Longtime me then am we no get Lover
Kwame be ma blood
Kwame be me sucker
Longtime me then am we dey for the gutter
Longtime me then am we no get the cheda
Longtime me then am we no get Lover
Some boy wey them never know we
Expensive shit now we rolling
Some boy wey them never know we
Expensive shit now we rolling
Far away, Far away from me
When you then me no start this thing
When you then me no get history
Far away, Far away from me
When you then me no start this thing
When you then me no dey this street
Back to 2017
When a young gee hustling
Them no want see ma face
Some boy wey them never know we
Expensive shit now we rolling
Some boy wey them never know we
Expensive shit now we rolling
Far away, Far away from me
When you then me no start this thing
When you then me no get history
Far away, Far away from me
When you then me no start this thing
When you then me no dey this street
Written by: Owusu Sekyere Samuel

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...