Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Folake Olowofoyeku
Folake Olowofoyeku
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
J/O/E
J/O/E
Producer
Benyjo
Benyjo
Producer
J-hawk
J-hawk
Producer

Lyrics

This is what's on my mind The folake! And it's purely fiction This is purely fiction Please understand That this is fiction Hey... So the other day Nah street I dey waka like so When this person Kom tell me There's something i gotta know So I'm like What nah? Wetin? Wetin you wan tell me? Nah sto? He say, see the oga for car? E be like something he no know E be like say all the people way dey suffer No phase like so They go they chop They go eat They go they spend money like so say Like e be their money They no know say Nah we join hand own this land So I dey collect bride The only way i go get am They play wayo I play wayo We're even It's over Ehen ehen Ehen ehen Okay okay Okay okay - yep! The folake! To all my people wey dey for naija This one na for all of una Hold up! So the other day Nah street I dey waka like so When one old woman Kom tell me There's something i gotta know She's like See you See me so I born 5 pikin They no chop How you, how you Go dey waka like so You see I get job for school But dey no pay me So I sue See I be law professor o And I thought there's something that i knew The next day i look up They don put me for prison Yey!... why why why why? They dey sue me for treason You see how dey play wayo I wan play wayo too And it's over And we're even And it's over And we're even Ehen ehen o Ehen ehen Okay okay o Okay okay - yep! Chai! I mean... Things suppose easy, one day o Things suppose easy for my people one day So nah that day o I just dey waka like so When all this people kom tell me They don fed up to their soul So where be dis law nah We wan chop We no get light Sweat everynight Work all my life Still no money Send child go school Still no money Nah so my sister Nah the same thing we dey talk You see that broda so Nah the same thing he dey yarn too He kom talk say Aha But after small time o Nah we We go blame for the wahala we kom find our sef The same shit You dey give Nah the same shit you go get So when you kom find yourself for shit Maybe nah shit you kom deserve Corruption for higher level Corruption for lower level But wetin "consign" some o Just they shuffering and shmiling Put mouth in that one Wey no "consign" you But the one wey "consign" you You kom take for face value Ehen ehen Ehen ehen Okay okay Okay okay
Writer(s): Folake Olowofoyeku Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath