Listen to Too Bad by Ladele

Too Bad

Ladele

Afro-Pop

31 Shazams

Music Video

Featured In

Listen to Too Bad - Single by Ladele
ALBUMToo Bad - SingleLadele

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ladele
Ladele
Songwriter

Lyrics

Omo peperenpe o Omo peperenpe o Omo pererenpe o This na the life that I choose e Never ever have I had regrets Tell me why should I look back So many music wey the boy don play So many gbedu omo boy e don teh Talisman no dey play o So kemi if you stay you no go see me everyday Omoge me that one no mean say I dey play with your heart bebe Omo for the matter only me o dey here I felt that you should know there are pressing needs It's pretty clear but you need reminding Say not once in a while Not even just sometimes Mi Amante Money important always You for like to wipe away wetin you rub for face My love I know o Say na your waist I know o, holan It's too Bad I cannot be by your side Daily It's too bad Say na music gat me baby It's too bad I only visit in Mercedes It's too bad Time is moving fast I'm praying It's too Bad I cannot be by your side Daily It's too bad Say na music gat me baby It's too bad I only visit in Mercedes It's too bad Time is moving fast I'm praying Omolope shake body oo I for like make you dey gumbody O yeah Remember say no dey worry o You go eventually touch money O Omolope shake body Oo I for like make you dey gumbody O yeah Remember say no dey worry o You go eventually touch money O I'm on-top the matter there's no time for banta Make you help me tell them say I no dey for quanta Play safe when you get to Rome don't be roaming Small play them go start to kigbe say they know me I fo o omo I bow o See this kind famzing omo ko ye mi When I do that one Na them go still say why not this So let the music dey play if you can vibe to the bass I put it in display to see wetin badman go say Say na jeje I dey I no dey find trouble Say na pepper I make wey just dey burst thier bubble Money important always You for like to wipe away wetin You rub for face My love I know o Say na yo ur waist I know o, holan It's too Bad I cannot be by your side Daily It's too bad Say na music gat me baby It's too bad I only visit in Mercedes It's too bad Time is moving fast I'm praying It's too Bad I cannot be by your side Daily It's too bad Say na music gat me baby It's too bad I only visit in Mercedes It's too bad Time is moving fast I'm praying Omolope shake body oo I for like make you dey gumbody O yeah Remember say no dey worry o You go eventually touch money O Omolope shake body oo I for like make you dey gumbody O yeah Remember say no dey worry o You go eventually touch money o Holon girl nau Aye! It's Ladele Shey you know We go dey all night long We go dey here till early morning We go pay all at once We no report to anybody holon Omo peperenpe o Omo peperenpe o Omo pererenpe o
Writer(s): Imisiola Ladele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath