Music Video

Featured In

Listen to Dorime - Single by Chiji Buoy
ALBUMDorime - SingleChiji Buoy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Osaji Chijindu Patrick
Osaji Chijindu Patrick
Songwriter

Lyrics

First Class, we no dey Carry last With my gang, anyi na Top Chart No time to dey waste time Buna oburo cash, Biko standia by Makachi, anyi na ekwechili Ngozi bu turn by turn Ige che nkegi Okwa Louis Vuitton Yana Christian Door Kanyi neyi nahu Nwanne kanyi na edrip for life Baba mi no dey tire oo Your blessings dey forever You no dey retire You dey grant me my heart desires Money no be wahala You dey cover me forever I dey afford my desire Baba dey save me from palava I go DORIME I go DORIME Come make we DORIME Come make we DORIME Oya DORIME Oya DORIME We go DORIME We go DORIME Anyi ga ahu onye Ike gagu oo Ngwa mkpowewanu the manya o Elelele lele Nanananana I dey ball like Ronaldo I dey AYE like Davido I dey drip on a Christian oo (Dior) Wey dey make the girls dem love me oo oo And they follow me jolly o I they give all of them Ego I dey Tiwa like Eminadooo Come make we jolly goo na na naaa eh You Know say na money fi life oooo If you no get money, throway face ooo From January to December I dey hustle just to make the dollar To save my family from Drama Baba mi no dey tire oo Your blessings dey forever You dey cover me forever I No dey ever lack Raba I dey giddem what dey require o I say Money no be wahala I dey afford my desires Na Baba dey save me from palava I go DORIME I go DORIME Come make we DORIME Come make we DORIME Oya DORIME Oya DORIME We go DORIME We go DORIME Anyi ga ahu onye Ike gagu oo Ngwa mkpowewanu the manya o Elelele lele Nanananana Everytime We dey celebrate I say Everyday by day we represent eh Make i give you the update I say Make you dey try to dey represent eh Say the earlier the better you realize Say you no get much time to dey waste your time If you put in much work and your best You're heading to the top oooo Baba mi no dey tire oo Your blessings dey forever You no dey retire You dey grant me my heart desires Money no be wahala You dey cover me forever I dey afford my heart desire Baba dey save me from palava
Writer(s): Osaji Patrick Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out