album cover
Inside Life (feat. Starface & Icezzy)
14
Afro-Beat
Inside Life (feat. Starface & Icezzy) was released on January 24, 2025 by Pablo Tyller as a part of the album Blessed Sinner (feat. Starface & Icezzy) - EP
album cover
Release DateJanuary 24, 2025
LabelPablo Tyller
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pablo Tyller
Pablo Tyller
Performer
ATORI
ATORI
Drums
PRODUCTION & ENGINEERING
ATORI
ATORI
Producer

Lyrics

How e Dey be? E clear? Yeh!
Ty-llerrrr how e dey be? E clear?
Woh woh woooooh Ty-llerrrrr
Starface (how e dey be, e clear?)
I dey live my life ,live am jeje (jeje oh)
Things wey I Dey see dey make me fear fear (u go fear fear oh)
All of my clothes all of them tear tear (dem tear tear)
My Gucci na bend down select(okirika) (x2)
I say,for inside Lagos
Man gats to hustle up and labour (up and labour)
For inside Edo
No joy like say we dey for Eko (ekosodin)
For inside asaba (asaba)
Hustle no be beans no be akara (no be akara)
For inside Life oh
Ogbe ma de shey oh
Man no dey dull ,man must to work
Man way too talk,that man no get job
Man gats to hustle everyday just to chop(just to chop)
Man gats to hustle everynight make e drop(make e drop)
Man no dey dull (yeah) ,man must to work (must to work)
Man way too talk,that man no get job
Man gats to hustle everyday just to chop(just to chop)
Man gats to hustle everynight make e drop(yeah)
I stand on my lane, Oluwa Efichago my tears!
Igbo boy ,I blow fast ,it's come be your pain ah!
Ife Anya na afuzi here on a daily base!
I mind my buiz ,I run my shits on a peace way!
Obulo Taa Ka umu Nwa kwusili Men on high Way!!
But I focus,I run my shits here on a high Rate!
Innocent ima Ife anyi na afu with the pirates!
Fake loves everywhere,even with the challenge!
Now I stand before my God now and I ask for grace!
With oil on my head see I can run my race!
Achakegom but onwero,see you can run your crazy!
Pablo Tyller , Starface & Icezzy
Making hits with this beats , obulo child's!
Nma Apia nye gi ore ,bunye gi beat without mic!
Starface, I will give you double six without dice!
Ikwetazie na ona eme , cause Oluwa gat my back,   whaaaaat?
I say,for inside Lagos
Man gats to hustle up and labour (up and labour)
For inside Edo
No joy like say we dey for Eko (ekosodin)
For inside asaba (asaba)
Hustle no be beans no be akara (no be akara)
For inside Life oh
Ogbe ma de shey oh
You gotta lose your fucking mind to make it here
Get high say some shit they can barely here
Long as they can bob they head to the beat then no body cares
You the goat as long as everybody cheers
& every kids in the streets just wanna make they parents proud
But no job the only option is to do fraud
& even that is not guaranteed
So they stain they hands with blood cuz They just cannot quit
The only way time they can sleep is when they confirming the slip
Because,Where I’m from
Oyo is the case nobody helping us
Everybody deh frawn nobody cares about your happiness
Govern by insane ****
Earn from your labour just to spend em all in pain killers
If you can RELATE then u know this shit deep
No body cares till you 6fit deep
But still we move
I no fit lose
I got something to prove
Put my mama on the jet and my dad in a coup
Go get the check burst it down for the whole crew
(Man must to work
Man wey too talk
That man no get work
Man gats to hustle everyday just too chop
Just to chop ,yeeeh)
Written by: Icezzy, Pablo Tyller, Starface
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...