Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Gbazie Tochukwu David
Gbazie Tochukwu David
Songwriter

Lyrics

Wetin musa never see for gate? Girl i've been trying all night just to make things right Buh you no wan come make we relate If you go turn up gàn we go sort things out Cause i wan know if we go fit date So you go stand by me and when i call on you You go come through girl you won't be late You go come through girlie won't be late Can't you see? When i jump on this one all my niggas be turning up You know them bad ooo Smoke on dah kush and pass oo oo o Can't you seeee? I dey sing i dey rap i dey dance and i jump on an amapiano To let them know say the boy e bad oo As sifu on this one mad jam go dey (mad jam go dey) If abena wan vibe man dem go play now the ladies wan dance gobe As biggie turn up wetin e say? we go smoke pass out today Richie j don come aza go dey you know say e be sure plug oweeyyy So me sing (elelele elelele) Abena hear me sing (olololo olololo) So me sinngg (elelele elelele) All i wanna do is sing (olololo olololo) Can't you see? When i jump on this one all my niggas be turning up You know them bad ooo Smoke on dah kush and pass oo oo o Can't you seeee? I dey sing i dey rap i dey dance and i jump on an amapiano To let them know say the boy e bad oo As sifu on this one mad jam go dey (mad jam go dey) If abena wan vibe man dem go play now the ladies wan dance gobe As biggie turn up wetin e say? we go smoke pass out today Richie j don come aza go dey you know say e be sure plug oweeyyy So me sing (elelele elelele) Abena hear me sing (olololo olololo) So me sinngg (elelele elelele) All i wanna do is sing (olololo olololo)
Writer(s): Gbazie David Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out