album cover
Hustle
6
Afro-Beat
Hustle was released on February 17, 2021 by Emrys Music Empire as a part of the album Hustle - Single
album cover
Release DateFebruary 17, 2021
LabelEmrys Music Empire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Desmond Chinaturum Obasi
Desmond Chinaturum Obasi
Songwriter

Lyrics

Ah...Eh... Ehe
See the thing mama tell me, no be lie no be lie no be lie lie... ah
See many things wey dey fall my hands though i suffered but i no die
E no matter wetin i pass through
I still give thanks to Almighty God
I don waka waka tire
I don hustle hustle tire ah... ah
Only Jah lift me higher
In all of these i no complain, Ehyeee
I don waka waka tire...
I don hustle hustle tire ah... ah
Only Jah lift me higher
In all of these i no complain Ehyeee
If you ask my guys them go tell you say E don teh i dey hustle teh teh
If you ask my guys them go tell you say E don teh ahh... a
Because they tell me me say... to be a man is not a day job Oh
That is why me don do many kinds of work, even though na minijob... Oooh... O
Me i still dey thanking God... Oooh... Ooo
Even though na minijob Oooh... O
Me i still dey thanking God me i'm thanking God Oooh
Ahh ahh ahh
Oh Lord i thank you for the place me i dey today Oooo
Shey na you be the One wey the lift me higher
Despite many trials and tribulation
Oluwa you lift me, you never let me down
You keep on lifting me, You never listen to what people got to say
Thank God say, God no be man
Thank God say man no be God
Thank God say God no be man
Thank God say man no be God
I don waka waka tire
I don hustle hustle tire ah... ah
Only Jah lift me higher
In all of these i no complain Ehyeee
I don waka waka tire
I don Ozuo' tire ah... ah
Now Jah lift me higher
In all of these i no complain Ehyeee
Written by: Desmond Chinaturum Obasi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...