Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oghenetega Lawrence Okoro
Oghenetega Lawrence Okoro
Songwriter
Dennis Onyedikachi Ezeogo
Dennis Onyedikachi Ezeogo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sound Chefz
Sound Chefz
Producer
Dinho
Dinho
Mixing Engineer
Sheenix Studios
Sheenix Studios
Recording Engineer

Lyrics

My baby talk say she no want designer She just need somebody to call her own (Woa wo) So me tell am say baby girl na you be final (Na na na na na na) Me no fit to let you go away Baby When you say you love me dearly to the moon and back (The moon and back yeah) Shey you'll be my ride or die even when things ain't right Cos nobody fit to replace you Never met anyone like you Baby na you I desire na na na na Nothing wey haters dem fit do I go do anything for you babe Your loving is all that I desire You set my whole world on fire You be mine you be mine screw all them haters wey dey misbehave You be mine you be mine me no go never ever look Uche face Odoyewu how do you do (How do you do) I'll tell the world say you be my boo (Say you be my boo) Asampété I gat you (I gat you) Shey you love me I love you too Odoyewu how do you do (How do you do) I'll tell the world say you be my boo (Say you be my boo) Asampété I gat you (I gat you) Shey you love me I love you too Hey darling, please tell me our love is true I no go fit to say no to you No go fit to say no to you (Oouu ooou oou yeah) I know I've found the one, Lord I gotta keep She got everything I need... When I say I love you dearly to the moon and back I promise to always dey right by your side Cos nobody fit to replace you Never met anyone like you Baby na you I desire na na na na Nothing wey haters dem fit do I go do anything for you babe Your loving is all that I desire You set my whole world on fire You be mine you be mine screw all them haters wey dey misbehave You be mine you be mine me no go never ever look Uche face Odoyewu how do you do I'll tell the world say you be my boo Asampété I gat you Shey you love me I love you too Odoyewu how do you do I'll tell the world say you be my boo Asampété I gat you Shey you love me I love you too
Writer(s): Oghenetega Okoro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath