album cover
Highway
15
Afro-Beat
Highway was released on May 9, 2022 by 3924091 Records DK as a part of the album Highway - Single
album cover
Release DateMay 9, 2022
Label3924091 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Omotunde Olawale
Omotunde Olawale
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Maxton
Maxton
Producer

Lyrics

Run your race make I run my race overtaking is allow make you leave story yea yea yea Yea
Dem wan see me fall, but mama dey for house wey dey pray for me Amen Amen
Pour me some liquour ,gimme some ice
Make I no kolo o, life is Yolo
Big boy jiggy, if you kill my vibe
This kind vibe you can never see
Shout out to my girls wey dey give me konji, shout out to my girls wey dey make that Booty bounce
Call all my ****, pull up in a fleet
Call all my ****, we be pushing P's
Call all my **** we be smoking trees
Feeling so bless, feeling so nice
Feeling so divine....feeling so bless
A ma Shana wole on the highway
On the highway
On the highway
Pounds and dollar on the highway
On the highway
On the highway
Call my picker on the highway
On the highway
On the highway
Owo mi da on the highway
On the highway
On the highway
You say you my broda but you hating on me
You say you my **** but you snitching on me
Why you hating on me, why you snitching on me
Show me love broad, aye o le
Life is sweet and bitter,  check and balance
Wey my money, wey my balance
Call Isabella, make she tell her mother, A  ma rira later i no dey
Run your race make I run my race overtaking is allow make you leave story, yea yea yea Yea
Dem wn see me fall but mama dey for house wey dey pray for me Amen Amen
Pour me some liquor gimme some ice  make I no kolo o, life is Yolo
Bigboy jiggy, if you kill my vibe
This kind vibe
A ma Shana wole on the highway
On the highway
On the highway
Pounds and dollar on the highway
On the highway
On the highway
Call my picker on the highway
On the highway
On the highway
Owo mi da on the highway
On the highway
On the highway
Shout out  to my broda on the highway
On the highway
On the highway
We dey chase money on the highway
On the highway
On the highway
Feeling so divine on the highway
On the highway
On the highway
Owo mi da on the highway
On the highway
On the highway
Make we mezebu
Wey my girls dem
Fi the sexy ladies  yea
Charley let's make this money
You know na, normal
Normal levels
Show me love, make I show you love bro
Normal
A ma Shana wole
Call my picker on the highway
On the highway
On the highway
Owo mi da on the highway
On the highway
On the highway
Written by: Omotunde Olawale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...