album cover
Figure 8
12
R&B/Soul
Figure 8 was released on June 14, 2022 by Vibe One Muzik as a part of the album Figure 8 - Single
album cover
Release DateJune 14, 2022
LabelVibe One Muzik
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM69

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ebokwu Kelvin Oluwadamilare
Ebokwu Kelvin Oluwadamilare
Songwriter

Lyrics

You just Dey make me Dey miscalculate
I Dey gbadun this your figure 8
Tell me something
Wey you really want
And I go give you anything ooo
As my body Dey do me
E Dey sweet me ooo
The way you Dey move to the rhythm and
The baseline ooo
With your dutty whyne ooo
Gyal I no go do you ojoro
Even if my eye dirty like ogogoro
I promise not to leave you
I no go go
Oluwa ri inu mi I no Dey lie for you
I'm singing you this song so you can know that you so special
Eh eh iye e eh baby
Fine gyal wey sabi cook again
Pon the dance floor
She sabi dance again
She Dey gege like Ronaldo
On top the sofa
Down to the bedroom floor
I no go lie my baby bad gan gan
Nicki Minaj gan ko le farawe
Iwo gan gan lo gbe mi trabaye
Eh eh iye e eh
Gyal I no go do you ojoro
Even if my eye dirty like ogogoro
I promise not to leave you
I no go go
Oluwa ri inu mi I no Dey lie for you
I'm singing you this song so you can know that you are so special
Eh eh iye e eh baby
This shxt is crazy
Vibe one
KaySneak
Written by: Ebokwu Kelvin Oluwadamilare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...