Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Fayemi Tolulope Ezekiel
Fayemi Tolulope Ezekiel
Songwriter

Lyrics

Jaye ori mi Ma jaye ori mi Ma jaye ori mi Mi ohh meyin ola ohh I wanna dance and flex just chill all tonight Tell me wetin dey sup tonight Let eat let rock let pop all tonight To my family fans friends out there watsup tonight Baby let us rock tonight Vibes to my redeem and my blues and am (And am off tonight) all tonight I want to dance and flex let pop all tonight Baby let us rock tonight i wanna give god the glory Cause am (Cause am up tonight) So many haters want me down not tonight Cause am off tonight this money got me up tonight And then i pray to my maker enemies dem later Cause we ball tonight Ma jaye ori mi eh Ma jaye ori mi eh Ma jaye ori mi ehh Mi ohh meyin ola ohh Ma jaye ori mi Ma jaye ori mi ehh ehh Ma jaye ori mi Mi ohh meyin ola ohh This life na one by one turn by turn But i give god the glory cause my glory shine pass the sun Many things my eye don see my hand don bleed Shogbo mi dada bakuni the road corny Moh ma face eh na my journey no sharp turning So many people lied on me their eyes on me But god dey my side cause my story very funny Ibile lemi money no dey me i no dey form Now my story change cause am getting my paper Am killing shows to shows forget all of my hater Enemies dem later i put that on my data na condition make crayfish bend you no be my mate na Now my story change cause am getting my paper Am killing shows to shows forget all of my haters Enemies dem later i put that on my data na condition make crayfish bend you no be my mate na Ma jaye ori mi eh Ma jaye ori mi eh Ma jaye ori mi ehh Mi ohh meyin ola oh Ma jaye ori mi Ma jaye ori mi ehh ehh Ma jaye ori mi Mi ohh meyin ola ohh Jaye eh Eh eh eh omo moh ma jaye eh Eh ehh eh Ma jaye eh Eh eh ehh omo moh ma jaye ehh Omo moh ma jaye eh ehh eh Ma jaye ori mi eh Ma jaye ori mi eh Ma jaye ori mi ehh Mi ohh meyin ola oh Ma jaye ori mi Ma jaye ori mi ehh ehh Ma jaye ori mi Mi ohh meyin ola ohh
Writer(s): Fayemi Ezekiel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out