album cover
Sasalinga
63
Afro-Pop
Sasalinga was released on June 13, 2022 by 3229928 Records DK as a part of the album Sasalinga - Single
album cover
Release DateJune 13, 2022
Label3229928 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jeremiah Oluwaseun Michael
Jeremiah Oluwaseun Michael
Songwriter

Lyrics

Sasalinga oh
Aye
Haibo
See me now see me now
It's your boy Miah
Ko ma kuru ko ma ga
Ko ma kuru ko ma ga
Ko ma kuru ko ma ga eh
Money dey ooze for my body
Give me the girl wey sabi shake body
Call all your friends make them come join body
Pass the hennessy with your coca body
Your coca body
Money dey ooze for my body
Give me the girl wey sabi shake body
Call all your friends make them come join body
Pass the hennessy with your coca body
Your coca body
I'm living my best life
All day like it's my last
Every little change i got
I go use am chop life
Jor oh
Sasalinga
Linga linga linga linga linga linga li oh
Chopping life
Linga linga linga linga linga linga li oh
Sasalinga
Linga linga linga linga linga linga li oh
Chopping life
Linga linga linga linga linga linga li oh
Eru nla to ju seyin
Dey cause traffic
Ferrari ati bentley
Them dey for line
Eru nla to ju seyin
Lori titi
Ferrari ati bentley
Them dey for line
Ko ma kuru ko ma ga
Ojabo ko fo rara
Expensive bobo don't price
Couple
Stay on the line
Ko ma kuru ko ma ga
Ojabo ko fo rara
Expensive bobo don't price
Couple
Stay on the line
I'm living my best life
All day like it's my last
Every little change i got
I go use am chop life
Jor oh
Sasalinga
Linga linga linga linga linga linga li oh
Chopping life
Linga linga linga linga linga linga li oh
Sasalinga
Linga linga linga linga linga linga li oh
Chopping life
Linga linga linga linga linga linga li oh
Aye What's popping
Champagne or melanin popping
Aye what's clapping
Is it your hands or your big booty
Aye What's popping
Champagne or melanin popping
Aye what's clapping
Is it your hands or your big booty
Booty booty booty
Money dey ooze for my body
Give me the girl wey sabi shake body
Call all your friends make them come join body
Pass the hennessy with your coca body
Your coca body
Money dey ooze for my body
Give me the girl wey sabi shake body
Call all your friends make them come join body
Pass the hennessy with your coca body
Your coca body
Jor jor jor
Je ka sasalinga jor
Aye
Written by: Jeremiah Oluwaseun Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...