Lyrics

Why Ifeoma come dey be like nkechi Osadebe don dey sound like celine Dion Na na na na Ye ye ye ye manya emem ife E dey do me kolomental Kumasa kumasa Mi casa su casa Jogolo jogolo jogolo jogolo jo I don dey stagger oh I don dey maga oh Okwa maka alcohol jurum alu Call my mother oh Call my father oh Tell dem say na alcohol full my body oh E dey do me yaga yaga yaga yaga oh E dey do me eh eh eh ah oh E dey do me yaga yaga yaga yaga oh E dey do me eh eh eh ah oh Sapele water we go manya kwa No wahala we go gbalaga Now that we found manya wetin we go do we go manya oh oh oh eeh E dey do me kolomental Kumasa kumasa Mi casa su casa E dey do me kolomental Kumasa kumasa See as i dey enter Jogolo jogolo jogolo jogolo jo I don dey stagger oh I don dey maga oh Okwa maka alcohol jurum alu Call my mother oh Call my father oh Tell dem say na alcohol full my body oh E dey do me yaga yaga yaga yaga oh E dey do me eh eh eh ah oh E dey do me yaga yaga yaga yaga oh E dey do me eh eh eh ah ah oh eeee
Writer(s): Ikechukwu Onuoha Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out