Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mullah
Mullah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mutala Mohammed
Mutala Mohammed
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jesse kyng
Jesse kyng
Producer

Lyrics

**** dey doubt when I do it my way
But anytime wey I do it my way
Be the only time wey dey work for me
(Mmmh)
**** dey doubt when I do it my way
But anytime wey I do it my way
Be the only time wey dey work for me
(Mmmh)
I try so many wey eno be
Wey almost fuck up my motive
I had enough of all dem bullshit
All dem bullshit
All dem bullshit
Music saved my life
Back when nothing else dey work for me
Jah bless all my gees wey dey with me
If you no know 'bout my story, how you go believe me?
**** dey doubt when I do it my way
But anytime wey I do it my way
Be the only time wey dey work for me
(Mmmh)
**** dey doubt when I do it my way
But anytime wey I do it my way
Be the only time wey dey work for me
It's only me it's only me now
How I fit find my way around this maze
I feel like nobody dey for me
(Aaahhh Aaahhh)
It's only me it's only me now
How I fit find my way around this maze
I feel like nobody dey for me
Feel like yesterday wey you just left me
Sometimes I dey wish you dey my side
But I no dey fit decide
Everything go dey alright I know
Many things wey dey for mind
But I swallow all my pride
Been lonely ever since you gone
Mu-mu-music saved my life
Back when nothing else dey work for me
Jah bless all ma gees wey dey with me
If you no know 'bout my story, how you go believe me?
**** dey doubt when I do it my way
But anytime wey I do it my way
Be the only time wey dey work for me
(Mmmh)
**** dey doubt when I do it my way
But anytime wey I do it my way
Be the only time wey dey work for me
(Mmmh)
Written by: Mutala Mohammed
instagramSharePathic_arrow_out