Lyrics

Men wey dey do too much We be men wey dey spend too much I dey talk you dey ask who talk You no get money u dey follow drag front You wey dey use 6+ u self dey follow do TikTok Your boyfriend still dey owe palm pay na why e dey fear who knock Hold up Road block Wen we pull up inna our convoy We dey drink any any We dey buy cognac We go shayo till our eyes turn blur Hold up Road block Wen we pull up inna our convoy We dey drink any any We dey buy cognac we go shayo till our eyes turn blur Too much Too much Dem say I dey spend too much Too much Too much Dem say I dey do too much Too much Too much I dey spend u dey talk too much Too much too much I dey spend u dey talk too much We outside tonight Party from 9-5 More money den I'll smile for life Make I free my mind With my gees for life We dey pop pop pop rosey Hennessy moet I dey pop pop pop throw way Hennessy Lori Moët Legs go Hold up Road block Wen we pull up inna our convoy We dey drink any any We dey buy cognac We go shayo till our eyes turn blur Hold up Road block Wen we pull up inna our convoy We dey drink any any We dey buy cognac we go shayo till our eyes turn blur Too much Too much Dem say I dey spend too much Too much Too much Dem say I dey do too much Too much Too much I dey spend u dey talk too much Too much too much I dey spend u dey talk too much Too much Too much Too much I dey spend u dey talk too much Too much Too much Too much I dey spend u dey talk too much Too much Too much Too much I dey spend u dey talk too much Too much Too much Too much I dey spend u dey talk too much Too much
Writer(s): Joshua James Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out