Lyrics

This is Toyé Lets go Nobody suffer pass Broke niggas we Dey Naija It's different when u feeling my pain It's different when the pain na champagne Ah Kori ba mi she New girlfriend for LA Sapa no be my portion Hmmm shebi awon ore mi ra Benz Tell landlord say make he wait That rent is not getting paid on time Pressure don Dey win I buy lapi yesterday Bolanle say make we date Sorry baby I go waste your time It's not meant to be Omo it's not Try to Dey Unda- understand Unda understand Im chasing All these fans I'm chasing All these bands Unda understand Unda understand I'm chasing All these fans I'm chasing All these bands Quarter life Crisis! Quarter life Crisis! Hmmm yeh Hmmm hmm yeh Quarter Life Crisis! Quarter life Crisis! Hmmm yeh Hmmm hmm yeh Normally if no money Say na nonsense No Dey call me jowo On my lane I am speeding No road safety Won le dawa duro No get OBO money You'll be singing Wa ko baby jowo This life I'll be balling Not just watching No spectating jo I Dey fantasize Of how the thing go be When I float like kite When me and all my niggas Full neck with ice But I do realize E go take some time Ehhh All the sacrifice But Dem no really know all the sacrifice Dem don't really know what it take sometimes It's harder to do than to do than to criticize Tell landlord say make he wait That rent is not getting paid on time Pressure don Dey win I buy lapi yesterday Bolanle say make we date Sorry baby I go waste your time It's not meant to be Omo it's not Try to Dey Unda- understand Unda understand Im chasing All these fans I'm chasing All these bands Unda understand Unda understand I'm chasing All these fans I'm chasing All these bands Quarter life Crisis! Quarter life Crisis! Hmmm yeh Hmmm hmm yeh Quarter Life Crisis! Quarter life Crisis! Hmmm yeh Hmmm hmm yeh
Writer(s): Oluwatoyin "toye" Oladeyinde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out