album cover
KOSERE
14
Afro-Pop
KOSERE was released on December 27, 2025 by Egbon Music Empire as a part of the album KOSERE - Single
album cover
Release DateDecember 27, 2025
LabelEgbon Music Empire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Caaley NM
Caaley NM
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Henry Ikechukwu Oduma
Henry Ikechukwu Oduma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skills Beat
Skills Beat
Producer

Lyrics

Started from the koro
When nobody know my domot
I been Dey hustle early mo mo
Cuz dis world wey we Dey na jungle
Everyman for ein self ooo
Whether you go school
Abii you no go school
Na the same grace but different level
I better face my lane oo
Careful yea yea yaaaaa
Kosere oo
Asiko la ye yiii
Better hustle for money
Later we go Dey fajii oh noo
Kosere ooo
Asiko la ye yiii
Later we go Dey fajii oh noo
Cuz if I broke
My shima go lemme
Follow pocolee
How many times for hand of police
She wan Dey form bi ton to do
See as I green like brokoli
I Dey fine money go where E Dey
Sapa been Dey fall like rain
Na God be my umbrella
(Na God be my ahhhh)
Cuz if I win oo
Dem go clap
And if I loose o
Dem go laff
I don Dey sing since when dem born me
Better hustle for my money yea yea
Kosere oo
Asiko la ye yii
Better hustle for money
Later we go Dey fajii oh noo
Kosere oo
Asiko la ye yii
Better hustle for money
Later we go Dey fajii ohh noo
Me I feel so sad
Me I feel so sad ahh
I no wan Dey behind
I no wan Dey behind ahhhh
Written by: Henry Ikechukwu Oduma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...