album cover

2BU$Y

2,111Music2026
album cover
00:15
02:05
00:00
02:19
Past 7 Days
2BU$Y was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

Jesu (Jesu)
On my knees wey I dey pray so(pray so)
Steady balling like Diego (ego)
Finding money finding ego (ego)
Brother tell me how you feel
Tell me how you feel
I've been busy on my maye
No dey sleep
Cause e get as e dey be
Wetin you go see (omo)
I've been busy on my maye
No dey sleep
Cause e get as e dey
You no fit relate so
Why you come dey hate
Busy on my grind na you dey wait
See me na the money I dey chase
How ever the case go be
Like any other day
Busy on my grind na you dey wait
See me na the money I dey chase
Make e no go be like say
Make e no go be like say
Pami no go finish me for corner
Make I no go beg for corner
Je k'ori wan pe
Ye ma kigbe bi monkey
Pami no go finish me for corner
Make I no go beg for corner
Omo omo omo omo omo
I be human being no go change my color
I've been on the road, running for so long
I'm guessing it's my time, Going harder
Shomo shomo shomo shomo shomo
They tell me say I hot mo m'ngbona
Say they never hear this p
Phemi phemi phemi phemi
Are you listening?
You no fit relate so
Why you come dey hate
Busy on my grind na you dey wait
See me na the money I dey chase
How ever the case go be
Like any other day
Busy on my grind na you dey wait
See me na the money I dey chase
Make e no go be like say
Make e no go be like say
Pami no go finish me for corner
Make I no go beg for corner
Je ki ori wan pe
Ye ma kigbe bi monkey
Pami no go finish me for corner
Make I no go beg for corner
Make I no beg
Make them no go whine me
Make I no beg
Tell them make them no go try me
All my life, I'm shining like I'm diamond
Phemi phemi phemi Dayan mo
Phemi ma pami na
Phemi ma pami na
Say I Sabi na
Gbe wan sare shey ni stamina
Wan lon wami
Wan lon wami naaa
Written by: Oluwanifemi babarinde

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...