album cover

Ronaldo

1,668R&B/Soul2026
On Tour
album cover
00:10
00:50
00:00
02:17
Past 7 Days
Ronaldo was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week

Lyrics

You know the feeling when you realize
that you finally getting what you deserve
 tell the haters say I dey alive
finally Sapa don leave my life
Ball like C Ronal do do do
E dey my head like Oro ro
If you jonze you go chop koboko
I dey happy say I know Mojo
But I no wowo like Ned Nwoko
Nah why I do emotional song
I get people wey go still feel am
I get people wey go understand
Ball like C Ronal do do do
E dey my head like Oro ro
If you jonze you go chop koboko
I dey happy say I know Mojo
But I no wowo like Ned Nwoko
Nah why I do emotional song
I get people wey go still feel am
I get people wey go understand
All the pains wey I dey vomit
them say na money matter eh
Nwanne Biko Nyere mu aka
No Dey carry sentiment for money matter
Osimililanga
matter full my head I turn am banger
for my zanga none of my family go see suffer ah ah
like messiah wait till you see Me shut down London sha
Nothing i talk wey I no fit do
Don’t take me for a fool
Dem looku looku oleku
Them go dey dance am like Onukwu
You know the feeling when you realize
that you finally getting what you deserve tell the haters say I dey alive finally Sapa don leave my life
Ball like C Ronal do do do
E dey my head like Oro ro
If you jonze you go chop koboko
I dey happy say I know Mojo
But I no wowo like Ned Nwoko
Nah why I do emotional song
I get people wey go still feel am
I get people wey go understand
Written by: Obed Chijioke Nwafor

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...