album cover

Pretty Girls

71,137Music2026
album cover
00:00
00:20
00:50
01:15
01:30
01:50
01:55
02:10
00:00
02:17
Past 7 Days
Pretty Girls was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex, yes
Wey no dey too like stress, mm
A pretty girl called Jennifer
She dey do what she want, she no dey send no man, oh-ah
She got the wickedest smile, and her body on soft, ooh
Do her thing on her own, she no need nobody, oh
She dey kill me slow, ma lọ pa mi o
Ọmọge mi, no stop, make you run am dey go, ah
She wan' party, eh (eh)
Sẹ Lavida wanna party, еh?
If you wan' come, run, don't walk, yeh
Ọmọ, party, we party all the time, yo, ah
She wan' party, eh (eh)
Sẹ Lavida wanna party, eh?
If you wan' come, run, don't walk, yeah
Ọmọ, party, we party all the time, yeh
Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex, yes
Wey no dey too like stress
Mm, again, again
Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex, yes
Wey no dey too like stress, yeh
Come closer, I wanna whisper something, oh, yeah
Baby, listen up
Make I hold ya, put it on me like you don't care
That is all I want
She wan' party, eh (eh)
Sẹ Lavida wanna party, еh?
If you wan' come, run, don't walk, yeah
Ọmọ, party, we party all the time, yo, ah
She wan' party, eh (eh)
Sẹ Lavida wanna party, eh?
If you wan' come, run, don't walk, yeah (ah-ah)
Ọmọ, party, we party all the time, yeh
Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex yes
Wey no dey too like stress
Mm, again, again
Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex, yes
Wey no dey too like stress, yeh
Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex, yes
Wey no dey too like stress, mm
(I think I drink too much) again, again
Yes, yes
To all the pretty girl dem
Wey love to dance and flex, yes
Wey no dey too like stress
Written by: Derick Junior Obuobie, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Kelvin Chukwuneye Akpewe, Steven Michael Marsden

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...