album cover

Me Gan Gan

8,628Music2026
album cover
00:00
00:15
00:30
00:45
01:10
01:20
01:35
01:50
01:55
02:15
00:00
02:22
Past 7 Days
Me Gan Gan was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Psalm chapter 1 vs cat
What does it say?
E say na me Gan Gan
Na me Gan Gan
Na me Gan Gan
Na me Gan Gan
No small
Huh, henceforth
Hence for see
From now on
Ya
Hence for for
(Hence for for)
Hence for for
(For for)
Make them dey conversant with I no small
Cause in reality I no small (I'm not)
Firin fifi fi
(Laga laga)
I fit beat my chest
I fit beat my mouth
Say, I've been poor before (poor)
I've been barren sef (barren)
Iyaw!
I no get Iyawo
Now
Na me gan gan
Na me gan gan
Na me gan gan
I no need bum bum
I no need bum bum
Dopamine on money
Sopamine omo
John Chapter 4vs4
E say, I rather die than to be small
Uhm
EF, Sir!
Merican
They call me the merican
(merican)
They call me the merican
Juvenile wey been dey crush on charian
Charians dey crush on my me now but (I dey come)
Life dey move rush rush now boy (wow)
They wan touch touch my savings(I Dey come)
They wan touch touch my time
I call them wise people
(Wise)
Wise people (wise)
Wise people(wise)
I no greeee gan gan
I no greeee gan gan
Now
Na me gan gan
Na me gan gan
Na me gan gan
Gan gan gan
I no need bum bum
I no need bum bum
Dopamine on money
Sopamine omo
Written by: Elijah Friday

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...