制作
出演艺人
Kofi Mole
表演者
作曲和作词
Kofi Mole
词曲作者
歌词
[Intro]
Uuuh uh uh
Hol' on
Hol' on
Aporsor ge ge ge
Ay
[Verse 1]
My baby come hold me tight
I dey miss you the more we fight
E dey enter my soul inside
I dey miss you I no fit lie
[Chorus]
Girl, I need your love, your love
I wanna see your face
Girl, I need your love, your love
Come make I feel okay
Girl, I need your love, your love
I wanna hold you tight
Girl, I need your love, your love
Cos I dey miss you bad
[Verse 2]
Anytime you dey with me, you dey make I dey feel alive
You give me the energy girl I dey feel your vibe
Baby, please don't go away cos I dey need you in my life
Ebe you dey bright up my day you be my sunshine o
So baby tell me how you dey feel
Be real with me lemme know
Baabi aa wo bɛ kɔ biaa me di w'akyi
Girl, I go follow you to where you go
Tell me how you dey feel
Be real with me lemme know
Baabi aa wo bɛ kɔ biaa me di w'akyi
Girl I go follow you to where you
[Chorus]
Girl, I need your love, your love
I wanna see your face
Girl, I need your love, your love
Come make I feel okay
Girl, I need your love, your love
I wanna hold you tight
Girl, I need your love, your love
Cos I dey miss you bad
[Bridge]
Ɔdɔ yɛwu wo aa na me dɔ
Wo aa na me pɛ
Hwɛ na woangyae me hɔ
Bra na yɛn mmɔ nkɔmmɔdɛ
Ɔdɔ yɛwu wo aa na me dɔ
Mese wo aa na me pɛ
Hwɛ na woangyae me hɔ
Bra na yɛn mmɔ nkɔmmɔdɛ
[Verse 3]
Ay shody no dey show show body but she's so sexy
Ay body like a Coca-cola bottle abeg no Pepsi
Ay she be independent lady she no thirsty
Uh shody no be cheap she she no dey give no entry
Ay sɛ m'ante ne nka aa, aaay na m'afɔn aka ateaa
Uh sɛ m'anhunu n'anim aa mese me daa aa ɛnda
Me nya ntaban aa anka me tu faa to my baby
Baby come over come over make I feel it
[Chorus]
Girl, I need your love, your love
I wanna see your face
Girl, I need your love, your love
Come make I feel okay
Girl, I need your love, your love
I wanna hold you tight
Girl, I need your love, your love
Cos I dey miss you bad
Written by: Kofi Mole

