制作

出演艺人
Mr. Raw
Mr. Raw
表演者
作曲和作词
Mr. Raw
Mr. Raw
词曲作者

歌词

[Intro]
Dat **** Raw, et Mr. Flavour
That's right
All these aje butters them
Dem'ma hustlers
My fellow guy men
You better be careful (Oh, oh-uh-oh)
All these aje butters wey una dey see (Hustlers)
You better be careful
[Chorus]
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
[Verse 1]
One day, as I dey waka for road
Cruising with my Mercedes Benz
I come see a fine girl standing by saying (Taxi, Campus two)
I come say, "Let me give you a lift"
"As long as you promise say you go love me"
She come say, "Boy, why can't you see" (I dey sell am oh)
Look at all these girls, they are
Look at their backside, it's
Wanna talk to them, it's
So, open your eyes well well, because, nwanne (Ọ daa adịgide)
I come shine my eyes well well
If you see wetin this girl dey sell oh
Before I know wetin dey happen oh
She come wind her backside left and right, up and down
You better be careful
[Chorus]
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
[Verse 2]
Attention please, biko, geenụ ntị n'ezigbo ọkwa dị mkpa
Whether ma ị bụ nwoke, nwaanyị, nwatakịrị, maọọ dimkpa
Make una fashi all these girls wey dey give us yarns
The truth be say, there is no romance without finance
Dress up, as a guy man, make you maintain
See beautiful girl, ask am, "Baby, what is your name?"
You go hear (Cynthia, Stephanie, Jessica, Sexy)
Even person wey be Kelechi go become K-C
Everybody nọ n'ebe a ga-agbarụ m akaebe
Na mụnwa bụ the **** Raw, bụ nnwa Chineke
For this town, amarọọ m otu ọrụ ọgọ si bido
But ofu ihe m ma bụ na, ụmụnwaanyị anyị emebigo
Ha techaa cutex a ha na-adị na-ete, ya na eyepencil
Ha ejee na-akwụgharị n'azụ Hotel Presidential
All of us ma na uru adịrọọ n'isi azụ
So, ụmụnwoke ibe m, biko be careful
[Chorus]
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
[Verse 3]
A sị na ofu ara eji n'aka, ka ịbụọ dị na breezi
But ọ bụrọọ maka these girls na-akwụgharị n'ezi
I sabi one girl, this girl na mass fornicator
She dey generate power pass NEPA generator
This girl no dey chop garri, she no wan marry
Because she be the type wey we dey call cash and carry
Domitilla, some dey call am Kezaiah
For back, she get two better tyres wey no de tire
One day, eji m ego m, take-ịa this girl out
The girl wee jee na-a-order sọọsọ ram suya na stout
I ask am, "Sister, you no wan chop cassava?"
Ọ sị m mba, say the thing dey give am palava
Amarọọ m na the girl bụ oke na-ata akpa
Ọ sị na parents ya bi na Lagos, but yanwa bi n'Abakpa
Even sef, na papa ya nwere shed ịtọ n'Alaba
Emechaa, ọ bụrụ na the father na-anya ọkada n'Awada, haba!
[Chorus]
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (Ajebo)
Some ajebos dem'ma hustlers (You better be careful)
Written by: Mr Raw
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...