歌词
[Verse 1]
Ẹ wa wo ọmọge
Kankaka, buluru-potom
Ọmọge to n redi
Kankaka, buluru-potom
O tun lẹ patapata
Kanchala, buluru-potom
O tun redi bi pẹpẹyẹ
Kanchala, buluru-potom
[Verse 2]
I see this baby
Fine, fine baby, okpeke
Her name na Suzzy
She too like too much efizi
All her own na money
She no even take am easy
This my conversation
Wey I get with this sweetie, oh
[PreChorus]
She say
"Dbanj, I wan buy motor
Dbanj, I wan buy Gucci"
See your mouth like Gucci, oh
"Dbanj, I wan buy Prada, I say I wan wear Burberry
Ṣe you go make my life better?"
[Chorus]
Make you no ask me
Wetin I go do for you
Wetin you go do for me
Wey go make my body stand well, well?
Make you no ask me
Wetin I go do for you
Wetin you go do for me
Wey go make my body stand well, well?
[Verse 3]
Ẹ wa wo ọmọge
Kanchala, buluru-potom
Ọmọge to n redi
Kanchala, buluru-potom
O tun lẹ patapata
Kanchala, buluru-potom
O tun redi bi pẹpẹyẹ
Kanchala, buluru-potom
[Verse 4]
I say I tire, I tire for this palava
I pick my Turaya say make I speak to Hannah
Na im I call her, whether she go come make fire
She begin to halla, Hannah sef don blow, oh
[PreChorus]
She say
"Dbanj, I wan buy motor
Ṣe baba ẹ fun mi lowo motor ni?
Dbanj, I wan buy Gucci"
See your mouth like Gucci, oh
"Dbanj, I wan buy Prada, I say I wan wear Burberry
Ṣe you go make my life better?"
[Chorus]
Make you no ask me
Wetin I go do for you
Wetin you go do for me
Wey go make my body stand well, well?
Make you no ask me
Wetin I go do for you
Wetin you go do for me
Wey go make my body stand well, well?
Make you no ask me
Wetin I go do for you
Wetin you go do for me
Wey go make my body stand well, well?
Make you no ask me
Wetin I go do for you
Wetin you go do for me
Wey go make my body stand well, well?
Written by: D'Banj