歌词
Shey you know where I'm from
Oluwababy to the world
I no go lie e dey my tongue
Oluwa give me and I talk ye ye
The journey way up to the top
Some people tell me make I stop
Some other people show me love
And now they wanna play my song
African dance Do shakara
I say my people no go para, if I waka
I want to celebrate my mama
Call my papa
To all my people when dey survive
Do your waka.
I love my country but the suffer suffer
Today tomorrow we go waka waka
Hunger dey no be corner corner
We go to church oya fada fada.
Election come dem go scatter scatter
The government self we go Hala Hala
Oga on top Mr Laba Laba,
Wetin dem talk get e comma comma.
Che kem che kem che che che
Che kem che kem che che che
Che kem che kem che che che
Che kem che kem che che che
African dance Do shakara
I say my people no go para, if I waka
I want to celebrate my mama
Call my papa
To all my people when dey survive
Do your waka (Yeba!)
Do your waka, Do your waka
To all my people when dey survive
Do shakara
Say make you celebrate your mama
Tell your papa
To all the ladies with the Baka
Do shakara
Make we celebrate oh yeh
I want to jubilatate (higher)
African woman you no be yama yama
Your body badda badda
E fit to cause e Yawa (Cause e yawa)
Keeemon!
Written by: LipsyBaby, Sennen Ntul