音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
ZAHZAH
ZAHZAH
表演者
作曲和作词
Tunde Fajebe
Tunde Fajebe
词曲作者
制作和工程
Phantom
Phantom
制作人

歌词

(Phantom)
I've been thinking, I've been thinking where my love
Where my baby dey, wey I no dey see her green light?
I've been singing, I've been singing oh my love
Maybe when I hit the right note, girl we can unite
Say nwanyi oma
Girl you scatter my head nwa
I dey miss you die Ada
Oh baby ginger my life nwa
Eh, say nwanyi oma
Girl you scatter my head nwa
I dey miss you die Ada
Say baby ginger my life nwa (nwa)
Say baby make I tell you wetin dey my mind
E go pain me if I see you with another man
Girl you light up my life like the Rizla
Oh you so damn fine with a Charisma (ahn-ahn)
I've been to the North and South
Girl na only you wey dey blow my mind (oh yes)
Girl only you
Say nwanyi oma
Girl you scatter my head nwa
I dey miss you die Ada
Oh baby ginger my life nwa
Eh, say nwanyi oma
Girl you scatter my head nwa
I dey miss you die Ada
Say baby ginger my life nwa (nwa)
Written by: Tunde Fajebe
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...