歌词

[Intro]
Gbeke there
Who be that talk say he wan get pwoblem
Wetin dey worry you, you dey here you wan cause trouble for me abi
Dem never tell you who I be
The last time wey we show for the final background
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Naim I look down I say yay
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
I give dem my last warning, I say if una try me i go give una pwoblem
I say if una show anyhow I go giv una doggy
Dem say which dog again una get dog for house?
I say we no get dog na
If una burst bottle for head you no wetin I go do for here?
You know wetin I go do for here?
I go just pull my shoe run
Una dey craze, na me una won kill
Written by: Lil Kesh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...