音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Ken Erics Ugo
Ken Erics Ugo
词曲作者
制作和工程
Benjae
Benjae
制作人

歌词

Shey you want to dance, abi you no go dance
Oya give me chance, make i do my dance
Who no want to dance, abi you come by chance
Oya give me chance, make I do my dance
We go party party eh
I no want any wahala
We go party party eh eh
But we go give dem wahala
Ife mi eh eh
Na you be my baby
I di k'ife eselu'ese
Maka n'ifea mel'eme
Na you be my olomi
I no go use you do yeye...
I go dey where you dey if you go dey
Anyday if na money I go pay
Anything you want o
I go pay
Gucci Prada
I go pay
Pounds and dollars
I go pay
Ego ji olu oo
I go pay
Shey you want to dance, abi you no go dance
Oya give me chance, make i do my dance
Who no want to dance, abi you come by chance
Oya give me chance, make I do my dance
We go party party eh
I no want any wahala
We go party party eh eh
But we go give dem wahala
We go party party eh
I no want any wahala
We go party party eh eh
But we go give dem wahala
Give me more love oh gurl
Girl I need you so bad
Put it on gram
Make dem see the vibe ayayaya
Tik it on Tok make dem Talk ayayaya
Shey you want to dance, abi you no go dance
Oya give me chance, make i do my dance
Who no want to dance, abi you come by chance
Oya give me chance, make I do my dance
We go party party eh
I no want any wahala
We go party party eh eh
But we go give dem Wahala
We go party party eh
I no want any wahala
We go party party eh eh
But we go give dem wahala
Kparakpo party party eh
I no want any wahala
We go party party eh eh
But we go give dem wahala
Written by: Ken Erics Ugo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...