歌词
No go loose-guard
Pray to Jah (pray to Jah yea)
Pray to Jah
No go loose-guard
Pray to Jah
Pray to Jah
My way
Make I no go lose my way
I pray
Make the blessings keep coming my way
Yahweh
Make I no go lose my way
Away
So I pray
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
No go loose-guard
Pray to Jah
Pray to Jah
No go loose-guard
Pray to jah
Pray to Jah
100 meters relay
Jeje Dey my lane
No dey look Uche face
Steady on my race aaah
Dem no fit relate o
To Wetin I don face o
So why dem con dey hate o
Na God dey run my case
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
No go looseguard
Pray to Jah
Pray to Jah
No go looseguard
Pray to Jah
Pray to Jah
No go loose-guard
Pray to Jah
Pray to Jah
No go loose-guard
Pray to Jah
Pray to Jah
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Wa ka sise
Te pa Mo she o
Ma lo sun le
Jo ma lo sun le
Written by: Olayanju Ayomikun Uchechi, Omowumi Fosudo


