制作
出演艺人
Domcy
表演者
作曲和作词
Dominic Johnson
词曲作者
Onose Emmanuella Bagudu
词曲作者
制作和工程
Thrive Odang
制作人
歌词
[Intro]
See dem d things wey you do to me
Girly this your body just dey do me things
[PreChorus]
But as a bad man me I no fit settle
Me I no fit settle down
Me I just dey do my thing
[Chorus]
Baby don't judge me
Baby don't judge me
You know say I be bad boy
You know say I be bad boy
Oh no
[Chorus]
Baby don't judge me
Baby don't judge me
You know say I be bad boy
You know say I be bad boy
Oh no
[Verse 1]
All of things man ah do don dey hurt you
You get with me, better be moving with caution
Show me friends, show me yo girl, have her touching
Down for me, show me what you got baby buss it
Come gimme extra love
Pop some xan with tha alcohol
Trip with gyal dem from Espyanol
Nobody giva a f**k 'bout you after all
Say if ah man go down
Show me what man dem dey say then gonn gat you fii life
Fit to handle the pressure
My brother, forget the masses and flex it
[PreChorus]
But as a bad man me I no fit settle
Me I no fit settle down
Me I just dey do my thing
[Chorus]
Baby don't judge me
Baby don't judge me
You know say I be bad boy
You know say I be bad boy
Oh no
[Chorus]
Baby don't judge me
Baby don't judge me
You know say I be bad boy
You know say I be bad boy
Oh no
Written by: Dominic Johnson, Onose Emmanuella Bagudu