album cover
Beyond
5
Music
Beyond 由 Independent 于 2023年6月14日 发行,作为专辑“Beyond - Single”的一部分。
album cover
发行日期2023年6月14日
唱片公司Independent
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM89

音乐视频

音乐视频

制作

歌词

Many many things I heard
Many many cry for night
The matter don pass beyond oh
The matter don pass me gangan aha Han
Many many things i heard
Many many cry for night iye le
The matter don pass beyond me
The matter don pass beyond me aha han
So many problem
wey your money no fit solve
If you see wahala
Omo you go run to church
People hustle for everyday
And still them no fit chop
Melo mofe so oh
Omo matter long oh
Life of a hustler
Emi ati tola
Working like a thief in the night
Kin le Hamma
So many fakers in this world
That we live now
Ko lorun mi yomi for lowkey
Gbe mi higher
Nobody go love you
If you no love yourself first
If you no fit help me
Brother make you just fem
Dem no Dey beg poor man
Say Make e get Sense
Wake up in the morning
And I count my blessings
      
Ha ha eh ah
I don wail ah
When my world is breaking down
Like the shores are Falling down
Ha ha eh ah
I don pray ah
If I fall hundred I go rise
Omo olorun no lose guard
Coming through the back like bandit
That life no Dey sweet
No be candy
But I got no choice if i wan live
Where I come from
Boy you gat so soji
Nobody go love you
If you no love yourself first
If you no fit help me
Brother make you just fem
Dem no Dey beg poor man
Say Make e get Sense
Wake up in the morning
And I count my blessings
      
Ha ha eh ah
I don wail ah
When my world is breaking down
Like the shores are Falling down
Ha ha eh ah
I don pray ah
If I fall hundred I go rise
Omo olorun no lose guard
Many many things I heard
Many many cry for night
The matter don pass beyond oh
The matter don pass me gangan aha Han
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...