制作
出演艺人
Yaadman fka Yung L
表演者
作曲和作词
Christopher Chukwuemeke Omenye t/as Yung L
词曲作者
Christopher Omenye
词曲作者
Godson Ominibie Epelle t/as 1Da Banton
词曲作者
制作和工程
Yaadman
制作人
TUC
联合制作人
歌词
[Intro]
Yeah, yeah, yeah, yeah
Hold on
[Chorus]
Bad man, boy wey Sabi
Boy wey go rock your party
Boy wey go thief your Kele
Bad, you know me bad everyday
Bad man, send nobody
Only one I fear, na my G-O-D
Always on my grind, on my J-O-B
[PreChorus]
Me, I dey leave my life o, life o
But still bad man wan try o, try o
I just do my thing Walahi o, lahi o
But still dem try but dem no fit o
Still dem try but them no reach o
'Cos I be
[Chorus]
Bad man, boy wey Sabi
Boy wey go rock your party
Boy wey go thief your Kele, ole
Bad, you know me bad everyday
Bad man, send nobody
Only one I fear, na my G-O-D
Always on my grind, on my J-O-B
[Verse 1]
It's a vibe when we link up
Pretty gyals inna the section
Dem they doubt my doings
So I give them legwork
Everyday is a blessing
Sometimes me I count am twice
Everyday is a lesson
[PreChorus]
So me I dey live my life o, life o
But still bad man wan try o, try o
I just do my thing Walahi o, lahi o
But still dem try but dem no fit o
Still dem try but them no reach o
'Cos I be
[Chorus]
Bad man, boy wey Sabi
Boy wey go rock your party
Boy wey go thief your Kele, ole
Bad, you know me bad everyday
Bad man, send nobody
Only one I fear, na my G-O-D
Always on my grind, on my J-O-B
Written by: Christopher Chukwuemeke Omenye t/as Yung L, Christopher Omenye, Godson Ominibie Epelle t/as 1Da Banton

