制作
出演艺人
DJ Phyz
表演者
作曲和作词
Afeez adeeyo
作曲
歌词
ODOR It’s gon be a hell of a night All my hands on deck All my girls are ballers you know All my guys on fresh We gon do whatever we like Till my eye turn red All my girls are ballers you know All my guys on fresh Ah odor Take it gently odor Make i no go nor nor Say i no dey common odor Take it gently odor Make i no go nor nor Say i no dey common Away oo Amapiano Omo see vibe o She dey ginger me o no no Soweto Say i don high o No be clear high o I no fit lie o worwor odor Take it gently odor Make i no go nor nor Say i no go stop I no go fall i no go comot I’ve been searching for more Say for better for worst And I no get time for who wan stop me Make dem comot Ah odor Take it gently oder Make i no go nor nor Say i no dey common unn ah odor Take it gently oder Make i no go nor nor Say i no dey common odor Take it gently odor Make i no go nor nor Say i no go stop I no go fall i no go comot
Written by: Afeez adeeyo

