制作

出演艺人
Balloranking
Balloranking
声乐
Bella Shmurda
Bella Shmurda
声乐
作曲和作词
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
作曲
Balogun Olamilekan
Balogun Olamilekan
作曲
制作和工程
Rhedi
Rhedi
制作人

歌词

Shmurda Ranking
Boyranking
Early wey mi wake, I go down on my knees
And I pray for my needs (Pray for my needs)
Jah listen to my heart amen to my prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit
Cos I know say wetin God no fit do no dey exist
So I'm not in haste I been dey wait
It 's been a while I been dey meditate (Meditate)
I know say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon say the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late o
Eeeyy ayayayaya
You see me for the tv you won tell me baby hi
She see Aston Martin Bugatti for mi yard
You know me I stand ten toes on my grind
Even when I’m down my liquor take me high
I been dey calculate
Everyday I just dey meditate
Many days I remember the pains
Be like say I don dey go insane
Say amen to my prayer make e no dey late
So me go fit tell dem make dem no dey underate
So I'm not in haste I been wait
It's been a while I been dey meditate
I no say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late
Early wey me wake I go down on my knees
And I pray for needs (I pray for needs)
Jah listen to my heart, amen to prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how, I won take do am but me never forfeit
Cos I know say wetin God no fit do no dey exist
So I'm not in haste I been wait
Very soon say the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late
Oloun, malo gist
Malo, talk my gist, talk my gist I no you wan chill o yeah
Written by: Balloranking, Bella Shmurda
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...