制作
出演艺人
MerrickBenny1
表演者
作曲和作词
Nkemjika MerrickBenedict Nwawumem
词曲作者
Edum Francis uchenna
词曲作者
歌词
Dem neva hear ram
Yoocee
MerrickBenny
Balling everyday no calcu
Cruising down with my crew
Popping bottles of Azul
Capital Bois not in the zoo
Bad boys you can never never fool
Because our pocket don full
Na money be our tool
So sweet like rice and stew
Tell me wetin you go use my downfall do?
AHH,ohh
Abi you no know say na chi ne du m?
AHH, ehhh
I have been raising too tall too high
dem think say na juju
AHH, ohhh
Who God don bless, no man can cause
Imma Billionaire, Imma Billionaire
AHH ohh, ohhh ohhh ohhh
Spreading too much money in the air ehhh
AHH, ehhh ehhh ehhhh
Ya ee, Ya eee
Imma Billionaire
AHH, ohh ohhh ohhh
Spreading too much money in the air ee
Ya eee, Ya eee
Imma Billionaire
Wetin dey mind nwa
Tell me what you like oya oh.
Any time i call nwa.
You are the reason why i work nwa
I\'ve been putting work ifu goo
I no give up nwa oo
Oya come around nwa nooo
Ngwa come around nwa nooo
You are reason why i work oh work oh
Aaaahhh ehhhhhh
We making money every day owehh
Aaaahhh ehhhhh
We making money everyday oweeeh
No time you call me a billionaire
Ahhhh oohh, ohhhh, ohhh
Imma Billionaire, Imma Billionaire
AHH ohh, ohhh ohhh ohhh
Spreading too much money in the air ehhh
AHH, ehhh ehhh ehhhh
Ya ee, Ya ee
Imma Billionaire
AHH, ohh ohhh ohhh
Spreading too much money in the air ee
Ya eee, Ya eee
Imma Billionaire
Fargo is a Billionaire
Poten is a billionaire
Samti
Ascensio
Mipawa
Uc sounds
Mode rich
Dubai puppi
Vekto vibes
Doncala
Written by: Edum Francis uchenna, Nkemjika MerrickBenedict Nwawumem

