音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
T.Ollyvar
T.Ollyvar
表演者
作曲和作词
Temitope Mosinmiloluwa Adewale
Temitope Mosinmiloluwa Adewale
作曲
制作和工程
The Phantom Royal Family
The Phantom Royal Family
制作人
Elevven Squad
Elevven Squad
混音工程师

歌词

No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you but na lie
I don tire for this problem wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey
Para-Anger-Vex-Hate o o o
Ajigbi Ji Ajigbi Ji
Ajigbi Ji Ajigbi Ji
Ajigbi Ji Ajigbi Ji
Ajigbi Ji Ajigbi Ji
Ajigbi Ji Ajigbi Ji
(Dem no dey mind their business o, aye aye o)
Oliver
Dem go dey pamper you so tey
Uno go know say dem dey chop you like termite for body o
And when e dry day come for you o
Dem go drag e you woto woto like say no be you again
Folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe
Won le pa
Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere
Human being, hater of human being
Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parol
Life Parol
Life Parol
You go see wen wen
Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parol
Life Parol
This life
Dem go throw pepper for your eyes
Time dey go you dey hurry now
You put your sweat and your money now
Mad pesin dem dey call you
(Make u No mind dem, dey do your thing dey go)
Periperi scatter my head
Armageddon no be today
Plenty plenty plenty things
(Torn in the flesh but dey do your thing dey go)
Folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe. Won le pa
Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere.
Human being, hater of human being
No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie
I don tire for this problem
Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey
Para-Anger-Vex-Hate o o o
Oliver
Written by: Temitope Mosinmiloluwa Adewale
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...