制作
作曲和作词
Usman Damilare Shittu
词曲作者
Oladimeji Kuham Akinyinka
词曲作者
歌词
[Chorus]
Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
What's the update ọmọ iya mi ja mi tan o
Table don't turn you have to move it to your turn oh
People you love will always want to take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want Dangote go relate
The kind of money I want Otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate oh
The kind of money I want Ogunlesi go relate oh
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo yẹn ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
[Verse 1]
Money no dey dey too much
Chineke bless me more
Wọn ti geti mi kan lọ, mi o gbọ nnkan t'ọn sọ mọ
I want this money more
Kowo ṣa ti pọ jaburata
Owo to yi lata
Lati gbọ bukata
Lọla Fatiah
Ṣebi na person wey get money na be the chairman
Kind of money wey go make chairman call another person money chairman
Awọn kan yi jumbo
Awọn kan yi tiny
Awọn kan wa motor
Awọn kan mu standing
Awọn kan jẹ chicken
Awọn kan mu garri
It's a life drama
Life drama
[Chorus]
Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
What's the update ọmọ iya mi ja mi tan o
Table don't turn you have to move it to your turn oh
People you love will always want to take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want Dangote go relate
The kind of money I want Otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate oh
The kind of money I want Ogunlesi go relate oh
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo yẹn ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
[Verse 2]
Oluwa lo ṣeyi no be devil
If you get money brother get level
Nothing dey for this life, wetin dey for heaven
Mi o ṣe 4-9, mi o ṣe 6-7
O ya see the level ah
Ogun kill devil ye
March devil ah
Push devil eh
Ko ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Ko ṣa ma pọ pọ pọ
Kekereke (Obi)
Olo mi (Obi)
Oni ere (Obi)
Ija lọla (Obi)
O ba rest le mi (Obi)
O dẹ fi ẹṣẹ le mi (Obi)
Olo mi (Obi)
Onye oshi (Obi)
[Chorus]
Money make me happy every time I'm counting bundle
I face my fears cus I gat no where to run to
What's the update ọmọ iya mi ja mi tan o
Table don't turn you have to move it to your turn oh
People you love will always want to take advantage
I move in silence make dem no talk say na package
Money on my mind so it's turn to a savage
I wan live large I no come this life to manage
The kind of money I want Dangote go relate
The kind of money I want Otedola go relate oh
The kind of money I want obi Cubana go relate oh
The kind of money I want Ogunlesi go relate oh
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo yẹn ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Kowo ṣa ma pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ pọ
Written by: Oladimeji Kuham Akinyinka, Usman Damilare Shittu