歌词
Erema easy dey roll am
Erema small small dey shake am
Erema small small dey whine am
Erema easy dey move am
Blackface dey here so
Trybunal passie dey here
Erema oh Erema Erema
Erema
Whine am go down low Erema
Baby boo I like the way you dey whine and ah twist and ah roll so
Round and round like a merry go Erema
Baby boo i like the way you dey whine and ah twist and ah roll so
You gat me feeling high from the way that you move
Elevating like a man wey don shack so many brew
I don shayo
You must be single cos there's not ring on your finger
Baby
Maybe if I try today fit be my luck oh
Ogini kam mere' Nwa
Onemem' isi gbaka
The way wey she dey whine na waya
Erema you hot like fire
Erema
Whine am go down low
Erema
Baby boo I like the way you dey whine and ah twist and ah roll so
Round and round like a merry go
Erema
Baby boo i like the way you dey whine and ah twist and ah roll for me
Today na today oh we go see who go tire
Because na me be the number one champion ina the dancehall arena
Am good to go you're ready to go we do the rocking in the centre
And ah
The way she dey shake that thing my bobos dem dey mental
Ogini kam mere' naw
Onemem' isi gbaka
The way wey she dey whine na way
Erema you hot like fire
Erema oh
Whine am go down low
Erema
Baby boo I like the way you dey whine and ah twist and ah roll so
Round and round like a merry go
Erema
Baby boo i like the way you dey whine and ah twist and ah roll for me
Erema say give it to me
On the dance floor me want more
Makes me feel alright
Give it to me
On the dance floor me want more
Me want more yo
Give it to me
On the dance floor me want more
Till the morning light
Give it to me
On the dance floor we want more
Me want more yo
Oya oya time don reach
Every gender in this party should be on your feet
Wiggle and whine it like it was a windmill
This one ah sampled beat you feel
But me ah go burst it up
Me love the girls me cant give it up
if you gat beef make you bring it up
Watch the girls are shake it up
Dj mixing like a bowl of coco pop
The way you whine make my eye pop
Erema oh
Whine am go down low Erema
Baby boo I like the way you dey whine and ah twist and ah roll so
Round and round like a merry go
Erema
Baby boo i like the way you dey whine and ah twist and ah roll for me
Erema
Take am easy dey whine am
Dye'dye'
Small small dey shake am
Dye'dye'
Take am easy dey whine am
Dye'dye'
Small small dey shake am
Dye'dye'
Take am easy dey whine am
Dye'dye'
Small small dey shake am
Dye'dye'
Take am easy dey whine am
Dye'dye'
Small small dey shake am oh
Dye'dye'
Written by: Ahmedu Augustine


