制作
出演艺人
Seyi Vibez
声乐
Bloody Civilian
声乐
作曲和作词
Afolabi Loseyi Balogun
词曲作者
Emoseh Khamofu
词曲作者
制作和工程
Jhaythunez
制作人
Jeremiah Oduyeru
录音室工作人员
歌词
[Verse 1]
Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That’s not my thing baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan loose you to another mugu
Ei ya Sara wale
Ara mi ti wa lọna
Ei ya, you high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jẹ ki n wọle ma ka tan le
You must give me accolade
[Chorus]
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenezer Obey
Only you fit hold me down
[Verse 2]
Who be that girl wey dey text you
I don’t like bullshit
I don’t like nonsense
I don’t like Sharing
O ya come, wha' you say?
Asking me, how did I get this way?
Seyi, sometimes you’re not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros
(With my bros)
Tell me say you no get hoes
But I smell them with my nose
(With my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat
Or show me love instead?
[Chorus]
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenezer Obey
Only you fit hold me down
Written by: Afolabi Loseyi Balogun, Emoseh Khamofu

