音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Emeke Emmanuel Augustine
Emeke Emmanuel Augustine
词曲作者
制作和工程
KENNYKORG
KENNYKORG
制作人
Ajeondmix
Ajeondmix
混音工程师

歌词

Uh-uh, uh, uh (Aje), uh, uh (Aje), uh-uh
Langa, Langa
Uh, uh, uh, uh
E get one guy with seven girlfriends
(With seven girlfriends)
E come get one way e like pass, ah
(E like pass)
He think say that one dey fai-
(E dey faithful)
She think say I no dey Fa-
(I dey Facebook)
She think say I no dey Fa-
(I yakpa for Facebook)
This small Amaka wey we dey manage
(Small Amaka, small Amaka)
This small Amaka wey we dey manage
(Small Amaka, small Amaka)
E reach your turn, you wọn personalize am
(Personalize am)
E reach your turn, you wọn personalize am
(Personalize am)
This small Amaka wey we dey manage
(Small Amaka, small Amaka)
Amaka carry front and carry back
(She carry back)
With her figure eight and sexy hip
(She carry back)
She dey whine body (ah)
E get one guy with seven girlfriends
(With seven girlfriends)
E come get one way e like pass, ah
(E like pass)
He think say that one dey fai-
(E dey faithful)
She think say I no dey Fa-
(I dey Facebook)
She think say I no dey Fa-
(I yakpa for Facebook)
Lekki girls no dey like Mainland
Ten girls, dem dey share one nyash
I off, my liver cut
When I hear say ugly girl get crush
E don happen (e don happen)
Wahala (wahala)
E don set (e don set)
Wahala (wahala)
E don happen (e don happen)
Wahala (wahala)
E don set (e don set)
Wahala (wahala)
E get one guy with seven girlfriends
(With seven girlfriends)
E come get one way e like pass, ah
(E like pass)
He think say that one dey fai-
(E dey faithful)
She think say I no dey Fa-
(I dey Facebook)
She think say I no dey Fa-
(I yakpa for Facebook)
This small Amaka wey we dey manage
(Small Amaka, small Amaka)
This small Amaka wey we dey manage
(Small Amaka, small Amaka)
E reach your turn, you wọn personalize am
(Personalize am)
E reach your turn, you wọn personalize am
(Personalize am)
This small Amaka wey we dey manage
(Small Amaka, small Amaka)
Aje on the mix
Written by: Emeke Emmanuel Augustine
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...