音乐视频

音乐视频

歌词

You know it's Tobii with the wave
Double I (Grr)
The matter E be game over taking over
The matter E be game over
Tobii taking over
Wetin dem carry, Wey I no get x 2 (Hey God)
Why dem Dey whine me Shey mo da bi Mumu
(Shey I resemble bolo)
Look at my styling Mehn I'm looking brand new
(See skin see color)
When dem go find me
Them must to pay their dues
Play like jangilova
Take over (hey God)
The matter e be game over
Tobii taking over (Grr)
Game over
The matter e be game over (Arghhh)
Play like jangilova
Take over (hey God)
The matter e be game over
Tobii taking over (Grr)
Game over
The matter e be game over (Arghhh)
Jangilova
The matter e be game over
Take over
The matter e be game over
Jangilova
The matter e be game over
Tobii taking over
The matter e be game over
Everywhere I go
Everywhere I see
Omo na Tobii with the wave
Every single day
Every single way
I go dey give them the wave
Who get babe
Hold your babe (Hey God)
Cuz she is going insane
I said who get babe oh? (Ahhahn)
Cuz she's going insane
Then I carry your babe on a minimum flex (flex)
I Too soft even your girls confess (Factos)
Tobii with the wave on deck (grr)
Feeling confident and I don't relent
So I serve it on beat
No platter (platter)
Eat it like pasta (pasta)
Plomo or plata (baw)
Get that straight to your head
That it's eaten or be eaten
And You know i don't play with my pasta
The matter E be game over
The matter E be game over
Wetin dem carry, Wey I no get x 2
Why dem Dey whine me Shey mo da bi Mumu
(The matter E be game over)
Look at my styling Mehn I'm looking brand new
When dem go find me Them must to pay their dues
(The matter E be game over)
Written by: Oluwatobi Glory Ajadi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...