歌词

Olord of mercy
To my peeps and my darlings eyiiii
Gospel ondabeat
Baby even if u look at me in anger I fear u
But ur beauty gat me trap me to Dey hunger for u
Baby if to say our love fit Dey sail like a boat
N we do those things that lovers do to make their love to flow
Baby me leave am for u
Me leave am me leave am for u
Me leave am for u me leave am me leave am for u on niii me leave am for u me leave am for u
Girl it’s been six years now that we’ve been dating and now have done u wrong
Now u wan leave me go I know I’m faulty na why I Dey sing this song
Girl na u b my roochie na u b d choko wey Dey high me like e skank
Girl Na u b my wife oo u b my life I no go use u play ping pon laye mi ,iwo ni kan so so laye mi
Na me go b kenny iwo ni Taiye mi
N we go run tins together like eni ati eji
We no go mind dem haters like bola n Eli
Baby even if u look at me in anger I fear u
But ur beauty gat me trap me to Dey hunger for u
Baby if to say our love fit Dey sail like a boat
N we do those things that lovers do to make their love to flow
Baby me leave am for u
Me leave am me leave am for u
Me leave am for u me leave am me leave am for u on niii me leave am for u me leave am for u
Girl it hurts me n it burns me when u look at me n frawn
I need that smile that brings me joy I need it really now
Girl support me n comfort me oo my baby when I’m down
Cos without u in my life is like a king without no crown
Ife nikan baby oyomi
Ife dun gan baby oloyin
I wanna take u to the moon baby follow me
I need the keys to ur heart baby borrow me
Darling darling oun ani na Nani eee
My darling baby would u b my precious baby
Baby even if u look at me in anger I fear u
But ur beauty gat me trap me to Dey hunger for u
Baby if to say our love fit Dey sail like a boat
N we do those things that lovers do to make their love to flow
Baby me leave am for u
Me leave am me leave am for u
Me leave am for u me leave am me leave am for u on niii me leave am for u me leave am for u
Me leave am for u me leave am me leave am for u on niii me leave am for u me leave am for u
Written by: DADA DOLAPO, Samuel Temitope Adekunle
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...