音乐视频

音乐视频

歌词

Them ma say no. Ko ma sheyn lor
Ejeh mohn bor. Won ma te le MO mor
Them dey fear God. I be james Bond
I be poor boy cause I no wan die young
Been coming really long
Make the money long
Ati gbawo gan. But, we no fit give up
Ati Shere gan. E wo Io ma mor, Je kin gbera Super being. I spit fire
1m a lekki boy, and I get God
Say we no dey dull, we gats get the funds
Gats to stay focused. 1m mentally though
Lati kekere we don dey share block
If you check us. You go smile for the result
I thank God for where I don go
I thank God for where I dey go
I dey thank God for where I don dey
As a bad boy gats dey where money dey Where the money dey. Omo where the money dey
gats to put some workings everyday Shey them mind you no no
Stand for the ko 1<0. Issa money yolo
You only live ones
Stay focused
Rise
Written by: Henry Micah
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...