制作

出演艺人
Jaido P
Jaido P
表演者
作曲和作词
Joseph Akinwale
Joseph Akinwale
作曲
Olajide Taiwo
Olajide Taiwo
作曲
制作和工程
PPriime
PPriime
制作人

歌词

Shopla
(P)
Yeah
[Verse 1]
Y-eah-yeah, baby yo
Girl, I know you carry somethin'
Girl, I know you carry
Girl, I know you carry somethin' (Kuro n'bẹ)
Wey dey give me energy (Energy)
Baby, shey you cover me?
Tell me, shey you cover me?
Baby, you go chop my money (My money)
I know your bill is all on me (On me)
Girl, you know you're all I need
Oh girl, you know you're all I need
[PreChorus]
Ayy, Mama Mia, tell me how to live at your, yeah
Mama Mia, you're my medicine
Mama Mia, I no go like to bother you (Oh-yeah)
But, I go like make you dey call me "Brother" (Yeah)
[Chorus]
Pe mi l'orukọ
Fa mi ni'rungbọn
Oreke, my darling
She call me "Agbaya"
Pe mi l'orukọ
Fami ni'rungbọn (Fami ni'rungbọn)
Oreke, my darling
She tell me, 'na kwana (Yeah)
[Verse 2]
I really wish that I get to you
So, you go relieve my P
Be like say you no believe, say
Wetin I get, electrical, yeah
[Verse 3]
I get money for my pocket (Pocket)
And I wanna be your socket oh
Make your backa jam my bonnet oh
Girl, I'm just being honest, oh-uh-oh (Yeah)
[PreChorus]
Mama Mia, tell me how to live at your, yeah
Mama Mia, you're my medicine
Mama Mia, I no go like to bother you (Oh-yeah)
But, I go like make you dey call me "Brother"
[Chorus]
Pe mi l'orukọ
Fa mi ni'rungbọn
Oreke, my darling
She call me "Agbaya"
Pe mi l'orukọ
Fa mi ni'rungbọn (Fa mi ni 'rungbọn)
Oreke, my darling (Joeboy pon deck)
She tell me, 'na kwana (Yeah)
[Outro]
(It's STG)
Written by: Joseph Akinwale, Olajide Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...