歌词
Huhhh huhh huhhhh
Wowowo
To my peeps and my darlings…
Many years in the game and I no b upcoming
I go so hard n I still keep coming
D boy too bad no b say I’m forming
I pray to jah n I still keep pushing on
Dis one na distress call
To baba God make e show me love
To bad days ko ya bomi lo
Cos have been there n I’ve seen it all
Many many days I Dey ginger (ginger)
Cos I no wan risk Ayami ja (Mi n ja)
Oloun maje ki bata mi ja (mi ja)
Oloun je ka ralakoba ooo
Too many many things wey Dey hinder (hinder)
Family matter join for my shoulder (shoulder)
No matter how r b ola atoda (todaoo)
It’s not over until it is over (todaooo)
Dupe baba mowa dupe
Fun ore atana ateni ati eyitimotirise
Ri see
Dupe baba mowa dupe
Fun ore atana ateni ati eyitimotirise
Ri see
Uhhh uhh uhh uhhhhh uhhh uhh uhh
It’s not over until it is over
Uhhh uhh uhh uhhhh uhhh uhh uhhh
It’s not over until it is over
Uhhh uhh uhh uhhhhh uhhh uhh uhh
It’s not over until it is over
Uhhh uhh uhh uhhhh uhhh uhh uhhh
It’s not over until it is over
People think say I too tough
Dem no no say na makeup
Dem no no say na hunger Dey make man they wake up
Omo Oya mi stay focus
Uno uno
Running myself metres kilo kilo
Baba God go run am G .O G.O (Jehovah)
Iro ma ni wan Pa Pinocchio Pinocchioo
Many many days I Dey ginger (ginger)
Cos I no wan risk Ayami ja (Mi n ja)
Oloun maje ki bata mi ja (mi ja)
Oloun je ka ralakoba ooo
Too many many things wey Dey hinder (hinder)
Family matter join for my shoulder (shoulder)
No matter how r b ola atoda (todaoo)
It’s not over until it is over (todaooo)
Dupe baba mowa dupe
Fun ore atana ateni ati eyitimotirise
Ri see
Dupe baba mowa dupe
Fun ore atana ateni ati eyitimotirise
Ri see
Uhhh uhh uhh uhhhhh uhhh uhh uhh
It’s not over until it is over
Uhhh uhh uhh uhhhh uhhh uhh uhhh
It’s not over until it is over
Uhhh uhh uhh uhhhhh uhhh uhh uhh
It’s not over until it is over
Uhhh uhh uhh uhhhh uhhh uhh uhhh
It’s not over until it is over
Written by: DADA DOLAPO