音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
R2Bees
演出者
詞曲
Enrique Iglesias
詞曲創作
Jacob Luttrell
詞曲創作
LAUREN CHRISTY
詞曲創作
Justin Franks
詞曲創作
歌詞
[Intro]
Legendary Beats
Ra-ra, tu-ru-ru
Ra-ra, tu-ru-ru
Ra-ra, tu-ru-ru
Ra-ra
[Verse 1]
She tell me say she never have me like this way, yeh
So every day she calling me dey come my way, yeh
Me I no be dull, I dey knock my gauge, eh-eh-eh
She say she want everything all the same, ah-yeh
She calling me eminado, I tell am say no be love oh
Say she be falling for me already
She wanna do it, do it all again
She want to see me tonight oh
I tell am say no dey call oh
Say she dey ring down my bell already
She ever ready, ready, ready, eeh eh
She wanna give me tonight oh
[Chorus]
Ra-ra, tu-ru-ru
Say she wanna give me tonight
Ra-ra, tu-ru-ru
She wanna give me tonight
Ra-ra, tu-ru-ru
Say she wanna give me tonight
(Ra-ra, tu-ru)
Eh give me tonight
[Verse 2]
Girl, I really love the way you whine that waist
Whine that waist, ye-eh-eh
Whine up and burst my brain, bust my brain, ye-eh-eh
Fuck you and make you wet, wet, wet
Whine up and bust my brain, ye-eh-eh, ye
She calling me eminado
She tell me say she in love o
She's in love with Wizzy baby
She wanna do it, do it all again
She tell me say, "Come tonight o"
She tell me say she's in love o
She's in love with Wizzy baby
She wanna do it, do it all again, ya
My girl, I give you tonight
[Chorus]
Ra-ra, tu-ru-ru
Say I'ma give you tonight o
Ra-ra, tu-ru-ru
See my girl, I give you tonight o
Ra-ra, tu-ru-ru
My girl, I give you tonight o
Ra-ra, tu-ru-ru
[Verse 3]
Sweetie pie, darling, yes, ɔdɔyɛwu
Bra, bra, bra bɛfe m'ano
Against ani bɛwu, yɛka, ɛmfa me ho
Sleeping on my chest, woda m'akoma so, what a bed!
Bedroom bully, shorty ma mefeeli dread
Swag on Tomford, then everybody feeling fresh
Hwɛ ne 'taade ne ne skirt, I like the way you dress
I like the way you
[Verse 4]
Go down make I ease your stress
Go down make I ease your stress
Kiss, kiss, kiss and don't tell
Kiss, kiss, kiss and don't tell
Go down make I ease your stress
Go down make I ease your stress
Kiss, kiss, kiss and don't tell
Kiss and don't tell
[Chorus]
My girl, I give you tonight o
Ra-ra, tu-ru-ru
Say I'ma give you to night o
Ra-ra, tu-ru-ru
See my girl, I give you tonight o
Ra-ra, tu-ru-ru
My girl, I give you tonight o
Ra-ra, tu-ru-ru
Written by: Christopher Bridges, Enrique Iglesias, Jacob Luttrell, Justin Franks, Lauren Christy