積分
演出藝人
Burna Boy
聲樂
Kel P
編程
詞曲
Kelvin Peters
詞曲創作
Damini Ebunoluwa Ogulu
詞曲創作
製作與工程團隊
Aran Knight
助理工程師
Harpaal Sanghera
助理工程師
Joseph Brice
助理工程師
Nicola Pulvirenti
助理工程師
Cecil Bernardy
工程師
Jesse Ray Ernster
混音師
Kel P
製作人
Colin Leonard
母帶工程師
歌詞
[Verse 1]
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
If dem say make we jump, we go jump
Ambassador go dey chop
And President go dey chop
And Governor go dey chop
Dem dey say make we jump, we go jump
[Verse 2]
No be for here wey dem born Jesus ehee
My country problem e pass Jesus
Because na we be our own problem ehee
Na who go come reason well? (Well, well, well)
[Verse 3]
Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem get headache we go drink Panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop
[Verse 4]
Na who, na who dey here?
Money dey here
The Thiefi thiefi come major
Wey make the suffer come dey here?
Suffer yapa mukutun, brukutum
Wey dey make people sukun
Tukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, suffer yapa mutukum
The people do, do you well, well
And dem dey laugh you well, well
And dem dey see as e deh sele
Them sef dey flenjor well, well
Yeah, yeah, yeah, oh yeah, yeah, oh
My people suffer well, well
Police dey slap here well, well
Hungry dey wire dem well, well
Oluwa oluwa oluwa ooo
[Verse 5]
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache we go drink panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop
[Verse 6]
My people serve they fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right to you go to fear
Police go slap you, you go to fear
Fight for your pikin dem no go to fear
You go to fear, fear, fear
[Verse 7]
Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump, we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache we go drink panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop
Written by: Amba Peter Kelvin Udoma, Damini Ogulu, Fela Kuti, Kelvin Peters